
lirik lagu nickcrown - something naughty
nick crown
ohhhh…..i wanna talk to my baby
ohhhhhh….come make i talk to you baby
that girl sweet pass chocolate
she dey high me pass choco baby
she dey do me………
she dey do me……
so, i go give you something, naughty naughty
so, i give you something naughty naughty
see i was looking for caro, you dey find johnny too
see this girl she sabi blow, she dey squeeze me like python
she say nicki you dey touch places wey n0body don touch
and i’m like uh baby you’re k!lling me the way you’re sitting on top
you’re messing with my brain and i don’t know what i’m doing
you dey drive me insane and you know what ya doing
that girl sweet pass chocolate
she dey high me pass choco baby
she dey do me………
she dey do me……
so, i go give you something, naughty naughty
so, i give you something naughty naughty
see i was sitting on my own when she called me
i was sipping on some juice when she bring vodka
and as a real bad motherf~cker, i sabi say now is the time
as a real g wey get fire, make i no go lose my chance
to enter the place and scatter the place oh uh uh
i con enter the place and scatter the place…scatter the place
that girl sweet pass chocolate
she dey high me pass choco baby
she dey do me………
she dey do me……
so, i go give you something, naughty naughty
so, i give you something naughty naughty
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kaneda7 - tapes
- lirik lagu 3pk artis & pck97 - drilz
- lirik lagu jack hardy - an béal bocht
- lirik lagu kmina - sampel
- lirik lagu h2n - 0 phai hom nay
- lirik lagu merchata - elevate
- lirik lagu bayski - не існуе (nie isnuje)
- lirik lagu lunaa - dork
- lirik lagu waterparks - ritual
- lirik lagu nawal el zoghbi - maloum | مالوم