
lirik lagu never mindem - save me
i just live my life
won gbese ranmi
cuz nah me go feel my pain
so mio gbese ranwan
atewo mobala
edumare lomo ori olola
nah him fit make me prosper
everyday sir i say my prayer
cuz this kind life don tire me
mio sa le parami momma see me win
ki omo araye mate po salami
light my candle jehovah
sebi iwo lon gbadura
baba got me covered
baba got me covered
lambebe ogbodo wan nile alata
owo ogbodo tan ninu lewa
baba save me lord nah you be my helper
come and save me lord nah you bе my helper
carry my cross still finding my peacе
hmm i been moving moving
i been moving moving
sometimes i don’t know how am feeling feeling
ion care what them thinking thinking
i just want all pill in pill in
cuz am stuck in my feelings feeling
world people say my friends can turn enemy
hating for no reason
friends turn enemy them frenemy
cuz this kind life don tire me
mio sa le parami momma see me win
ki omo araye mate po salami
light my candle jehovah
sebi iwo lon gbadura
baba got me covered
baba got me covered
lambebe ogbodo wan nile alata
owo ogbodo tan ninu lewa
baba save me lord nah you be my helper
come and save me lord nah you be my helper
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kdd - dékadanse
- lirik lagu the strike - just like paradise (st. lucia remix)
- lirik lagu the red moon macabre - possessed by the moon
- lirik lagu benzina - espinas y claveles
- lirik lagu noizy - aha aha
- lirik lagu amorphis - despair
- lirik lagu izzy perez - underneath
- lirik lagu pvnda yg - free gaza
- lirik lagu mario cappello, fedele settembrini - o mae matrimonio
- lirik lagu rust - perhaps?