lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu network nk & b papa - it’s ohkay

Loading...

somebody call me network yi yiii
ogo lode
b papa ton korin, ton korin aye
one two three four five six
seven eight nine 10 owo mi lowa
mhmm f~ck you if you backbite me
even dangote koni shey towa
tobadi war war, ago form jesus ago hiss
hmm hmnm lowkey lowa
hm locked in with this handwriting
me no dey get time for the love pele christopher

if adey try do this adey try do that
komo kekere kan no dey form judas
haa pablo bentley lucas
make ano go run joor bami ju pass

if adey try do this adey try do that
komo kekere kan no dey form judas
haa pablo bentley lucas
make ano go run joor bami ju pass

most time am not okay
buh it’s still okay ehn ehn
it’s ohkay it’s ohkay ehn ehn it’s ohkay
most time am not okay
buh it’s still okay ehn ehn
it’s ohkay it’s ohkay ehn ehn it’s ohkay

for like two month miogbowo
na only me know wetin dey do me
e kon be like olohun shojoro
if i no get dem no dey believe me
kilowade kilowade
emi nikan ni mioleni timo gbojule
kini moshey kini moshey
ebe nimobe kaye jekin ribi gbe

coz mama don try papa don try
family dey aburo yapa
make i even blow make the struggles end
korin dowo kiran meta flex

coz mama don try papa don try
family dey aburo yapa
make i even blow make the struggles end
korin dowo kiran meta flex

most time am not okay
buh it’s still okay ehn ehn
it’s ohkay it’s ohkay ehn ehn it’s ohkay
most time am not okay
buh it’s still okay ehn ehn
it’s ohkay it’s ohkay ehn ehn it’s ohkay


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...