lirik lagu nedosa - what you want
ererere re re eeeh
uh nuh uh nuh uh nuh …..
kukupele mamma ye ehhh ehh
oyehhh see
where the money dey
na there me i plaster
i be get some kinds things
wey dey bother me
you no go fit to understand
look your neighbor
tell am sey he no go lack ooo
i don hustle hustle for my kpa
but god no go fit to
turn man to agbakó
e go return in double folds
i pray make i no fumble lord
i want more of this tho
i no fit rest cause na my case
before i ci e craze
scatter all around like e concrete oo
e get one skele for my side
she dey feel my vibe
i swear i like it oo oo
tell me what you want
ko so funmì kilofe
je m’appelle nedo
baby comment tu t’appelles
i’m been here to conquer
i’m not here to play
it’s been a very long way
now see me today
uh nuh uh nuh
yebariba samboribobo. 2x
skele duró you go know
the koko ooo
latì isalè eko
moni won jo oo
n0body bad
emi nedo
anytime you passing by
melanin she’s very very optical
she bad pass acid ahh
eleyínjuege asampkoto easy oo
as the money plenty now
mention shawty paste me
your location
cause they cannot stop
me oo never
my style & my sound
be tornado egbà!!
no go dey look uche face
na only money call
me i’m chasing innnnng
before it turns to disgrace
oluwa custom me
for your custody oo
kó ma lò fimi sere
now i’m empowered
inspired i’m going
higher me , higher me
this my singing no dey tire me
it is very desiring
se arà kon yin ni
abi e gbé ayon mi
mo ko fe ma jaiyè
mi o ni bustop
aje mi o ni bustop
tell me what you want
ko so funmì kilofe
je m’appelle nedo
baby comment tu t’appelles
i’m been here to conquer
i’m not here to play
it’s been a very long way
now see me today
uh nuh uh nuh
yebariba samboribobo. 2x
skele duró you go know
the koko ooo
latì isalè eko
moni won jo oo
n0body bad
emi nedo
uhh nuh nuh nuh nuh
yee eeee
kukupele mama eee
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu clayton fung - under the sun
- lirik lagu taylor hardie - mind over you
- lirik lagu nadine ghawi - bubble, bubble, pop!
- lirik lagu lucie bílá - já
- lirik lagu mike stand - what's goin' on?
- lirik lagu avneesha. - momm (money on my mind)
- lirik lagu gary barlow & christmas karma - money talks
- lirik lagu naess - giver
- lirik lagu foumikid - mickey 18
- lirik lagu el bad - trick or treat