
lirik lagu mxna - jammest
[intro:]
grr!
motion boyz, come on! (come on!)
eh!
[chorus:]
my number one problem for this life na say i too sabi
back inna days when sapa been dey hook us to the stem wey be say we dey drink garri
now we dey ball everyday like politician, we dey ball like umahi
huh! abia umaiha
shey! shey dem dey whine me ni
my number one problem for this life na say i too sabi
back inna days when sapa been dey hook us to the stem wey be say we dey drink garri
now we dey ball еveryday like politician, we dеy ball like umahi
huh! abia umaiha
shey! shey dem dey whine me ni
[verse 1:]
fine fine kele everywhere, won fe ko mi laya je (ajeh!)
achalugo biko take it easy, abulom asake
told them so many times but dem no dey hear word, dem still wan follow me sungba
some say i be sound sultan
some say i dey give dem vibe like konga
eskelebe ti o lebe, she wan make i dey pompiti her nazu
osim mxnachiso idilonma, you dey carry shoulder ki bu dimkpa
asim asa biko apu that thing, if na f~ck you wan f~ck, just gimme signal
o shedi balabla, o shedi bam bam
this strain is not for kids, ma lo fa
if you see me outside don’t tell me how far
say~
[chorus:]
my number one problem for this life na say i too sabi
back inna days when sapa been dey hook us to the stem wey be say we dey drink garri
now we dey ball everyday like politician, we dey ball like umahi
huh! abia umaiha
shey! shey dem dey whine me ni
my number one problem for this life na say i too sabi
back inna days when sapa been dey hook us to the stem wey be say we dey drink garri
now we dey ball everyday like politician, we dey ball like umahi
huh! abia umaiha
shey! shey dem dey whine me ni
[verse 2:]
my eyes dey red like carti, whole lotta red
moving like speedy bengderedeng
come see for yourself, got cheese to defend
said f~ck that n~gga! he’s a groupie a fan
if you say my name, i’ll put gold on ya head
i’ll send your ass to jesus
shout out to motion boyz
i’m russell simmons
got the whole game in a choke hold
muzzle the critics
i dey muzz dem gan, i dey burst their brain oh
smoked so much ice, i swear to god my pain froze
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ira digital - última generación
- lirik lagu theregomarcus - don mcnabb
- lirik lagu public enemy - march madness
- lirik lagu blo (mx) - enero
- lirik lagu diplo, benny benassi & nfasis - toma toma
- lirik lagu roy clark - application for love
- lirik lagu badcurt & timplush - порно фильмы (porn movies)
- lirik lagu civil polis - punkterad cirkus
- lirik lagu chazer wazer - i'm back ii
- lirik lagu g.o.d. sent (chh) - frontline