lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu muyeez - matter

Loading...

[intro]
i’m muyeez
mhmm~mhmm~mhmm~mhmm
ra~ra~ra~ra~ra~ra~ra
(mu~mur~murderer)
oh oh oh ah (woo)
yeah

[verse 1]
i be this small boy wey dey strive for the market
emi omo oja
many better things dem know dem dey blind me
but e no matter
this my life i no want palava
emi o le bawon ja
only me know where me want to go
so me i go pack my bags
so me say

[chorus]
ça va vele
oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n~gga, unavaila~
oh oh, ça va vele
oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
my n~gga, unavaila~
oh
[verse 2]
i just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
but thеir shoes no fit size me
so i run my things and cool
attitudе matters a lot
so me i dey run my cruise
and i know all the stress i dey put on, yeah
n0body fit to console me
if no for the god n0body holy, ah
so i go do my things, won ma le~le~le, won le bami
n0body fit console me
’cause for the ground n0body holy
dem go le~le~le, won ma le, won le bami, yeah

[chorus]
ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n~gga, unavaila~
oh oh, ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele eh
n0body fit to help you
my n~gga, unavaila~
oh

[outro]
ça va vele
ça va vele
n0body fit to help you
my n~gga, unavaila~


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...