lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu muyeez & tml vibez - barnabas

Loading...

[verse 1: muyeez]
carry hustle for my head
mama so impressed, oh
for the money, i sweat
na wetin make man eye red
many night, mo ma ke~ke
steady waiting for my payday
i no come play
hawk, hustle for my head like say na bread for agege

[chorus: muyeez]
barnabas, barnabas, barnabas
them dey call me
barnabas, barnabas, barnabas
i get sandal and
panama, panama, panama
them dey call me
barnabas, barnabas, barnabas

[bridge: tml vibez]
yeah
j’ọn mọ, o șa mọ loko
she call me baby
şe you know say the boy get shoko (shoko)

[verse 2: tml vibez & muyeez]
i be big man inna
i be big man inna (inna boy)
e be like e dey shock una
e be likе una go check (check my scores)
all lovе, all love, i dey there
’cause, if you do me jeję and i do you tender
olohun, we fit dey forever
woman, omotena, she dey feel my tungba
agege one, i get one for sh~tta
shebi na why i dey carry shoulder, shoulder
i carry shoulder pad
mo n gapa, emi star, i dey shine
no dey whine, ah, no dey whine, i no dey whine
[chorus: muyeez]
barnabas, barnabas, barnabas
them dey call me
barnabas, barnabas, barnabas
i get sandal and
panama, panama, panama
them dey call me
barnabas, barnabas, barnabas

[outro: tml vibez]
barnabas


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...