lirik lagu mr. p (nigeria) - i no like trouble
[intro]
yo p!
where dem dey?!
who dem be?!
i dey tell you!…see
i no like trouble oh!
i no wan trouble oh
i no like trouble oh!
i no wan trouble oh
[chorus]
if i get money (dem go talk)
if i no get money (dem go talk)
and if i buy motor (dem go talk)
if i no buy motor (dem go still talk)
wetin concern dem (dem go talk)
wetin no concern dem (dem go talk)
na dem get there mouth oh (dem go talk)
make dem run there mouth oh (dem go talk)
[verse 1]
make dem no dеy talk my matter yea!
but you know say me i no mind oh!
spеcial feeling dey for my mind yea!
how person go do as dey money dey enter?
some say na dis, some say na dat oh!
for me mr. p i no dey send oh!
i get one question for you ooh!
how person go do as dey money dey enter?
[chorus]
as you see me so
i no like trouble oh!
na wetin man go do?
i no wan trouble oh!
oga dey your lane
i no like trouble oh!
make i dey my lane
i no wan trouble oh!
[verse 2]
if i get money (dem go talk)
if i no get money (dem go talk)
and if i buy motor (dem go talk)
if i no buy motor (dem go still talk)
wetin concern dem (dem go talk)
wetin no concern dem (dem go talk)
na dem get there mouth oh (dem go talk)
make dem run there mouth oh (dem go talk)
oya you see dem, i see dem
we see dem, we know dem
dem go dey talku talku ehey!
dem go dey talku talku ehey!
dem go dey talku talku ehey!
dem go dey talku talku ehey!
i no like trouble oh!
[chorus]
as you see me so
i no like trouble oh!
na wetin man go do?
i no wan trouble oh!
oga dey your lane
i no like trouble oh!
make i dey my lane
i no wan trouble oh!
[verse 3]
make dem no dey talk my matter yea!
but you know say me i no mind oh!
special feeling dey for my mind yea!
how person go do as dey money dey enter?
some say na dis some say na dat oh!
for me mr p i no dey send oh!
i get one question for you ooh!
how person go do as dey money dey enter?
[chorus]
as you see me so
i no like trouble oh!
na wetin man go do?
i no wan trouble oh!
oga dey your lane
i no like trouble oh!
make i dey my lane
i no wan trouble oh!
i no like trouble oh!
i no wan trouble oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu boys republic - i'm ready (intro)
- lirik lagu lars vaular & skatebård - gi meg noe bass (skatebård remiks)
- lirik lagu echo masta - echo masta - gözlerinde gördüm
- lirik lagu sickboyrari - 4l
- lirik lagu sibil·la 3 - rosas y pistolas
- lirik lagu apollo clone - the darkness
- lirik lagu neşet ertaş - kurusa fidanın
- lirik lagu steiner inc. - c&k
- lirik lagu dorothy moore - write a little prayer
- lirik lagu vanessa neigert - du