lirik lagu mr p ft simi - zombie
intro
it’s diehard beatz
(mr p)
my sheri koko
i dun dey craze for your matter
and i go love you
whether na sunny weather
cuz my love na you wey dey scatter my brain o
the things you do me
e dey do me strong thing
(chorus)
girl ah go be your
zombie o zombie o
girl ah just one be your
zombie o zombie o. x2
girl ah go naked for road o
jump enter water
k!ll any man o
jump inside gutter
girl ah go naked for road o
jump enter water
come draw me o
oh no no
(simi)
your love e smooth p-ss e wall o
no lie make this feeling no die
your touch e sweet p-ss e sugar
you make me so happy oooooo
oh my you are the love of my life
never gonna let you go
and i only wanna let you know
baby right by your side
i wanna spend the rest of my life
baby this once you fine with you
i think say god dey tell you time
na you my love
it’s so divine o
(chorus)
girl ah go be your
zombie o zombie o
girl ah just one be your
zombie o zombie o. x2
(don’t you know)
girl ah go naked for road o
jump enter water
k!ll anybody
jump inside gutter
girl ah go naked for road o
jump enter water
come draw me o
oh no no
chorus
girl ah go be your
zombie o zombie o
girl ah just one be your
zombie o zombie o. x2
girl ah go naked for road o
jump enter water
(dirty water)
k!ll anybody
(wey wan put asunder)
jump inside gutter
girl ah go naked for road o
jump enter water
come draw me o
oh no no
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu clancy brothers - johnston's motor car
- lirik lagu dejota - another night (remix)
- lirik lagu e-40 - over here
- lirik lagu gretchen wilson - he ain't even cold yet
- lirik lagu styles p - ghost bands
- lirik lagu keller williams - gallivanting
- lirik lagu level 42 - she can't help herself
- lirik lagu her space holiday - from south carolina (nobody remix edit)
- lirik lagu p.b.p (dardo) - sjollertypen
- lirik lagu oktoplut - fragments