lirik lagu mr. fido - awolowo (remix)
[verse 1: fido]
i go smoke that ganja until i go blind
you go know say i dey ganja all the time
pass me the ganja give me brown rizla
pass me the ganja light me up so high
take me over, over, i dey cloud so high
fly me up oh, up so high
till i find myself talking with the most high
some some think say me i don dey mad, oh
[pre~chorus: fido]
oh e still dey go
leave am, leave am, leave am
i think say him don enter that side
as i dey let them know wetin dey my mind
some dem take mе for a fool yeah
[chorus: fido]
awolọ (oh) awolọwọ (yeah~yeah~yеah)
a n fa’gbo lọ (ahn) awọlọwọ (awọlowọ)
ayé n lọ (ayé n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti ko’ti ikún si wọn
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
ayé n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti ko’ti ikún si wọn
[verse 2: tiwa savage]
money na the evidence
make dem nor see me finish nai dey make me dey gather every dollar for my every corner
na money first
abeg put am for my pocket
i don’t wanna hear your story, everybody got something to say
who talk am? tell me who talk am
say money nor dey give happiness, who talk am?
the claro wey i put under my pillow, who touch am?
them affi know it’s a spiritual thing, yeah
all of girls we are freaking ready
praying to god, jah give me mercy
if i’m looking pretty then i bring the party
[?] awolo
ole ole ole (ole ole ole)
who dem catch be ole (na who dem catch be ole)
[?]
now them take us for a fool, ah
[chorus: fido]
awolọ (oh) awolọwọ (yeah~yeah~yeah)
a n fa’gbo lọ (ahn) awọlọwọ (awọlowọ)
ayé n lọ (ayé n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti ko’ti ikún si wọn
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
ayé n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti ko’ti ikún si wọn
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dgueulasse gold - 0 follow
- lirik lagu intig - lyckopiller
- lirik lagu mascarpon - я не могу исправить (i can't fix)
- lirik lagu kelly green - moonlight saving time
- lirik lagu the clique (usa) - love ain't easy
- lirik lagu kassidy miles - you+me (side b)
- lirik lagu backw666s - out sad
- lirik lagu jad fair - two of a kind
- lirik lagu любови (lubovi) - ничего нет (nothing exist)
- lirik lagu careering - richest part of town