lirik lagu mr. buoyant - who de breeet? (feat. timmie)
intro:
ah ah ah
ki ki ki ki ki
mr buoyant
timmie
leggo
hook:
u no trust me trust me
maga
u no like me like me
para
u wan syke me syke me
bagga
shebi u wan die for my matter
who de breeet
who de who de breeet {who dey eh}
who de breeet
who de who de breeet {who dey eh}
who de breeet
who de who de breeet {who dey eh}
who de breeet
who de who de breeet
verse 1:
see see see i just wan lay my bed
lot of folks just gather here in vain
dem happy say my game don shatter to the shrеds
i ain’t scared oh no i no send
hmmmm
abi dey most pricеd possession
home of success invasion
jealousy jealousy oga egbugi jealousy
ndaa n0body n0body is a n0body
oya somebody surely be a somebody
walai talai dem wan steal my melody
rub and shine k!ll and dry frenemies
stepped on toes, met some folks
fear the obeleshii
no be ya regular aboki i kili shii
mountain top, roof tops, see sures
nwanne juo ese i hope uzodimma
i don taste, i don see, i just fightam
afghanistan hmmm afghanistan
na so these streets be from a distance
who dey breeeet i say i say who dey breeeet tt
timmie mb it’s a it’s a hit tt
hook:
u no trust me trust me
maga
u no like me like me
para
u wan syke me syke me
bagga
shebi u wan die for my matter
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet {who dey eh}
who de breeeet
who de who de breeeet
verse 2:
{timmie}
my gang we do it right
my gang be the one them call the best
my gang we do it right
my gang too strong we beat the best
we ride like boat in a water
de pon the web like spider
we ride like boat in a water
de pon the web like spider
oh no no no no no oh
everything choke
you no fit breet for here
oh no no no no no oh
no no no
oh no no no no no oh
no no no
oh no no no no no
everything choke you no fit breet for here eh
dont mind say we smoking wee
we running speed and we hope to win
when we come we back like wolf
dont near me dont come close
you fi run and touch your toes
as e de hot we dont let it cold
we dont let it go down
steady we de give dem fire
outro:
who de breeeet
who de who de breeeet
who de breeeet
who de who de breeeet
who de breeeet
who de who de breeeet
timmie mb it’s a it’s a hit tt
chee
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lewloh - cold these days
- lirik lagu fito páez - sin mi en vos
- lirik lagu elephant den - clover
- lirik lagu triox4 - o que significa bv
- lirik lagu goatlove - st. pity
- lirik lagu dÿse (dyse) - prärieauster
- lirik lagu hayehudim - היהודים - mi amar lach - מי אמר לך (live)
- lirik lagu 高海千歌 (chika takami) - landing action yeah!! (takami chika solo ver.)
- lirik lagu yung jet li & trizzy - anemic
- lirik lagu vittoria - california