
lirik lagu moxziey - one life(jéjé)
one life i get to live,i bother n0body
get as things dey be,but i no worry
wetin man go be,owo oluwa ni
everything’s gon be okay
mama tell me say moxziey,mashafarawe
many dey for the journey,yours concentrate
keep positive energy,envy n0body
that’s how,you gon be okay
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
no hating for my mind,all the time i smile
pray for everyone i meet,everyday make them shine
you’re my brother,i’m your brother
we are brothers,your success no suppose bother me
you’re my sister,i’m your brother
together we elevate,no wahala
(take life)
slow,jéjé,live life sempe
all na turn by turn,no look am say na tete
slow,jeje,live life sempe
no go rush am o,con tok say the girl,get belle
slow,jeje,live life sempe
suru lere gan,makanju pe otipe
slow,jeje,live life sempe
all your enemies,oluwa lonti sempe,yeah!
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gio evan - posti
- lirik lagu juliet - ride the pain (single version radio edit)
- lirik lagu christine and the queens - doesn't matter (voleur de soleil)
- lirik lagu craytox - sch****
- lirik lagu phil manzanera - frontera (instrumental version)
- lirik lagu lime (pl) - origami
- lirik lagu xebra - mmcmi
- lirik lagu sacred blood - the warrior's scion
- lirik lagu gang śródmieście - pajacka
- lirik lagu dj joaking & dj saot st - lom-c