lirik lagu monaky - sabi boi
[verse 1]
i no be holigan, hm
that jal~b~~ no fit be my only gown
e kpo
na just small dirty character, eh
things don play for back pass jamie carragher
life ought to be like wake keeping
eye wey don cry suppose flex
if who spray money collect refreshment
nothing suppose to cause quarrel
if my countenance is looking weird
i never fit to use gillette
too fast my energy kinetic (too fast my energy kinetic)
[chorus]
sabi boi no dey show off
shey who chop gb~ola dey throw up
first test my product
attested comе on
show love, sh0m~
first test my product
[post~chorus]
(which kind food we don cook o
ogbolo soup еh
which kind food we don cook o)
(which kind food we don cook o
ogbolo soup eh
which kind food we don cook o)
[verse 2]
i dey like burst my speaker lay back dey gazor
if e really worth am i go show
no be all waka i go pattern cover shoe
but if i get your time i dey available
nneka you be like trouble maker
but i go chest am, hm
[chorus]
my sabi boi no dey show off
shey who chop gb~ola dey throw up
first test my product
attested come on
show love, sh0m~
first test my product
[post~chorus]
(which kind food we don cook o
ogbolo soup eh
which kind food we don cook o)
(which kind food we don cook o
ogbolo soup eh
which kind food we don cook o)
[outro]
i dey like burst my speaker lay back dey gazor
but if i get your time i dey available
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gary bartz - gentle smiles (saxy)
- lirik lagu santoz - tal para cual
- lirik lagu lxumy - speedrun
- lirik lagu archie.woke - why
- lirik lagu rapkhaos mob - pode me bloquear
- lirik lagu apex.yota - i could
- lirik lagu wassup té - real love, real live
- lirik lagu loc 079 - bossy
- lirik lagu stas azarenko & lechapo - enko flow
- lirik lagu the temper trap - sweet disposition (midnight kids remix)