lirik lagu monaky - run
i don march am march am march am beat traffic
red light on my rear view i can see siren
i no get license
i no follow protocol
and i carry canada, agatha
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
comot for road o
keke nape
comot for road o
keke nape
i say comot for road o
keke nape
comot for road o
okada man
fresh mint dey for pocket
stop n searching no fit finish
better make bumper scratch for agro squad to hold me
eyes no clear
backwood wraps
canister
balloon dior
no papers
i come soft
iphone max
24k
banny dey
i too cast for checkers
if i park na penance
e too clear na bank draft
not today i enhance
me sef come ready ready ready ready ready ready ready ready ready ready
me sef come ready ready ready ready ready ready ready ready ready ready
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
i dey run from police
comot for road o
keke nape
comot for road o
keke nape
i say comot for road o
keke nape
comot for road o
okada man
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu reed gaines - all that they told you
- lirik lagu ray back - rainman
- lirik lagu nct dream - cold coffee
- lirik lagu reverend (metal) - blackened thrive
- lirik lagu shady mill - энгри берд (angry bird)
- lirik lagu yuri gal - eidetic
- lirik lagu adelino nascimento - secretária da beira do cais
- lirik lagu denise emmer - luzes da cidade
- lirik lagu irene shapes - magic mirror crystal clear
- lirik lagu norff (rus) - hm