lirik lagu monaky - cerebral
[verse 1: monaky]
sometimes na empty head deny access
two puffs reconnect the vpn
highest bidder l’ọmọ, intellectual property ever dey function tell me
once upon a time when i dey grow person tell me
[chorus; monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
very chеap, na common sense
e no reach onе quarter normally
[post~chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpo
(dey use my cerebral)
[verse 2: dessy carter]
for this my life i like to find source
others dey wey rely on wetin dem talk
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
undunnn undunn (i go lie for you?)
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
[chorus: monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body (ah)
make you still get intellectual property
very cheap, na common sense
e no reach one quarter normally
[post~chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpa
(dey use my cerebral)
[outro: monaky]
they call me monaky
aka (the troubadour)
(use my cerebral)
i go lie for you?
[?]
no be here i dey rush ogbono
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu agabas - steg etter steg
- lirik lagu pkagvng - tripple side
- lirik lagu mardi gras bb. - was nützt die liebe in gedanken
- lirik lagu pogány induló - egy/kettő english
- lirik lagu ruurd woltring - we brave the storm
- lirik lagu loren cass - dr. neil degrasse tyson is my best friend
- lirik lagu ribbon (jpn) - ゆっくりと好き (yukkuri suki)
- lirik lagu parni valjak - otkad te ne viđam često
- lirik lagu kotrun - кохати-це все
- lirik lagu chivin - original