lirik lagu monaky - boo-merang
[verse 1]
be like we dey stuck in a time loop
’cause i’m always coming back to you
stop this hide and seek i go find you, oh
’cause i know the spot wey you go choose
[pre~chorus]
i dey picture many things, as i dey check the shots for my camera
unconditional loving guaranteed, and all the et~cetera
why we come be strangers, when we can have paradise
it’s another day for you and me
[chorus]
na because of you i break bread
na because of you i reset
na because of you i declare (draw me nearer to you)
na because of you i patient
’cause who wan chop meshai gats break egg
na because of you i declare (draw me nearer to you)
[verse 2]
i no sabi dey do notice me, i save your number with molly (save your number with molly)
’cause na better joy you dey give me free
for f.o.c you dey give me
i get big ego honestly, but apology no fit to kpai person
for bad to happen rain go fall heavy (fall heavy)
[pre~chorus]
i dey picture many things, as i dey check the shots for my camera
unconditional loving guaranteed, and all the et~cetera
why we come be strangers, when we can have paradise
it’s another day for you and me, ah
[chorus]
na because of you i break bread
na because of you i reset
na because of you i declare (draw me nearer to you)
na because of you i patient
’cause who wan chop meshai gats break egg
na because of you i declare (draw me nearer to you)
[outro]
because i use [?] soup, you come go dey think say na ofe nsala
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu linkin park - papercut (live 2017)
- lirik lagu sir jay - name on the wall
- lirik lagu chronoir - ctrl z
- lirik lagu advms - dwie wieże
- lirik lagu zelly ocho - who's with me
- lirik lagu little evil - riverview
- lirik lagu poppy jean crawford - glamorous
- lirik lagu yokai jaki - chuck!
- lirik lagu froukje - niets tussen - live in brussel
- lirik lagu poly (paola sallustro) - hey!