lirik lagu mofizzay - peace of mind
fiz
indigo
(uuuh uuh)
peace of mind na wetin i dey find
mix my liquor with juice and lime
if you no dey talk kudi you dey waste my time
man on duty i’m on my grind
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n~gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n~gga dey find
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
chukwu ebuka obuke
avoid the fiasco lupe
you only live once better shupe
shuperu shuperu shupe
oute monami oute
like this or that what do you say
why you wanna enter my duvet
decale mama coupe
give me manna o
make i take dey gallant o
make i lowkey osama o
cos these people dey para o
raise my banner o
to the people wey matter o
as folake want to pana
otipe moti dagbana o
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n~gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n~gga dey find
peace of mind na wetin i dey find
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kings of mercia - between two worlds
- lirik lagu daej phantom - shawn michaels
- lirik lagu whitesnake - guilty of love (2022 remix)
- lirik lagu cleaners from venus - i fell in love with a cleaner
- lirik lagu zayo, samey & porsche boy - pekn1
- lirik lagu aniluv - pk ? (interlude)
- lirik lagu tex taiwan - quick attack
- lirik lagu point defiance - friend of illusion
- lirik lagu fair verona - yr killin me
- lirik lagu rubendesire - intoxicated