lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mo neachi - oh lololo

Loading...

verse 1

baby come tell me for real
for real oh baby come tell me
dem no go sleep for my city
until we settle for this thing

this drama go long like serie
i do take one shot of whiskey
help me call referee for this film
i wan shout for person pikin

look into my eyes and see water
my face e rain e wash am
policing my heart but u cut am
now anything i find i dey crush am

everyone asking me what happen
only you accounting for what happen
i can’t look no one the same cos of you my lo

chorus

oh lololo
my lololo
i give you lo
you hold my lo
oh lololo
my lololo
i give you lo
you hold my lo
oh lololo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...