lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mizty - wele

Loading...

[intro]
mizty!
ah ya ya ya
oh no no no
ah ya ya ya

[chorus]
you no dance you comot
gbedu na jollof
you no dance you comot
gbedu na something

you no dance you comot
gbedu na jollof
gbedu na something yeeee
spiritual something

[hook]
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that

[verse 1]
anytime we come we dey scatter
giving the boys dem matter
we dey carry all the girls for that matter
and if you kanzo your bottles
call another one
mr dj give me rewind
badman tunе for the gal dem
see we camе out to play
and we came out to ball
so we don’t wanna see
no trouble
man dey reap what he sow
no this life no be joke oh
today na your turn oh
tomorrow na somebody
[chorus]
you no dance you comot
gbedu na jollof
you no dance you comot
gbedu na something

you no dance you comot
gbedu na jollof
gbedu na something yeeee
spiritual something

[hook]
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that

(bridge)
every one get wahala oh
no one show am for face oh
everytime badbelle dey
me i just dey pray for grace oh
pour me a drink i will pour you one
make a toast to long life
ah ah ah
[chorus]
you no dance you comot
gbedu na jollof
you no dance you comot
gbedu na something

you no dance you comot
gbedu na jollof
gbedu na something yeeee
spiritual something

[hook]
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that (wele)7x
baby shake that


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...