lirik lagu mistabolu - prayer
it’s drimz on the beat
mistabolu
sheunnatural
oshey drimz
verse 1:
left right center mistabolu ti enter
shout-out to drimzbeat, boutta k!ll this instrumental
bi mo shey n bo aggressively won nipe mo ti mental
universal lyrics omo no be continental
lyrically k!lling every beat single or cypher
lyrically coded o ma pe ke to decipher
lyrically kinging mistabolu mufasa
if i be your uber driver, you go gimme 5 star
3 freestyles on the gram won ni bolu you dey rap o
short gimme call e say make i show for studio
e say make i drop bars make dem play am on the radio
i say who be producer e con tell me say na drimz o
drimz play the beat make i yarn my heart
one time jump off bii jimmy jatt
oh god oh god please hear my voice
shower your blessings make everywhere stew for boys
chorus:
baba answer my prayer, baba let my hustle pay
i no go stop i no go tire until when my maga pay
make my life sweet p-ss honey, eruku yapa leyin mi o
i want to bless my mummy, aburo yapa leyin mi o
verse 2:
big deals, mo fe hit big deals
emi ton ti underrate ki n wa di big deal
kin ma pay big bills, kin ma flex big chills
world tour pelu mummy mi, real big trips!
oluwa cover mi, mama je ki n cast
where my friends dey spend, make i no carry last
1 jean 1 year, make it a thing of the past
let my laugh be the best lord, when i laugh last!
time don dey go, won ni shey bolu ma make e?
status wey i never reach, awon kan ni ki n fake e
cake tio ni egg, awon kan ni pe ki n bake e
but that one no be my way, mo mo pe mo ma make e still
wo oju lo pe si
maa ko bungalow, maa tun ko petesi
maa rin, maa yan, maa tun fakosi
maa gba 10 grammys, tun gbakansi
chorus:
baba answer my prayer, baba let my hustle pay
i no go stop i no go tire until when my maga pay
make my life sweet p-ss honey, eruku yapa leyin mi o
i want to bless my mummy, aburo yapa leyin mi o
make my life sweet p-ss honey, eruku yapa leyin mi o
i want to bless my mummy, aburo yapa leyin mi o
wo oju lo pe si
maa ko bungalow, maa tun ko petesi
maa gba 10 grammys, tun gbakansi
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu miami yacine - kein pardon*
- lirik lagu plinio herrera - the sun is rising
- lirik lagu yung disease - ich will das nicht
- lirik lagu lauv - back in time*
- lirik lagu lor complex - horny
- lirik lagu nathan carvalho - me leva
- lirik lagu don hidalgo - rockafeller
- lirik lagu takeiteasy - nota vocale
- lirik lagu icewear vezzo - gang time
- lirik lagu morten - frio