
lirik lagu minz, jeriq & 255 - i2sabi
[intro: minz]
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro~, pro~, problem, that’s my problem
sa~, sa~, sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro~, pro~, problem
[verse 1: minz]
since ‘five, i dey vibe
when dem born me, i no cry
i just said, “gimme me bread, mixed with money”, we’ll be fine
make i dey cheesed up, i dey guide
i know oluwa go provide
bad b~tches for my poolside
i pour sumn’ for the people wey don kpai
[pre~chorus: minz]
i no fit live forever (yeah), so me, i don surrender (ayy~ayy)
i buy my b~tch whatever (yeah), na she be cinderella (on god)
ferrari, bentayga, and new balenciaga, she must get am
i dey pet am, i dey pet am, i dey pet am, i carry, pet am, i~
[chorus: minz & jeriq]
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro~, pro~, problem, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
oversabi, that’s my problem (ogbe)
oversabi, that’s my problem
pro~, pro~, problem, that’s my problem
[verse 2: jeriq & minz]
oversabi na my p’ (ehn), i dey with my g’
we plannin’ on getting the cheese
no slogodo for this party
bro my [?]
all seat available for [?]
wetin dey sup, you wan dey whine me?
na follow god, we dey body
ah, oshey, unbelievers must obey
two bad bs for my loca’
we dey win dem home and away (na wa)
ah, oshey, obo, omo see gobe (come and see)
crazy o, blame it on my trade (we outside)
rich forever like ross, eh
[pre~chorus: minz]
i no fit live forever (yeah), so me, i don surrender (ayy~ayy)
i buy my b~tch whatever (on god), na she be cinderella (ayy~ayy)
ferrari, bentayga (oh), and new balenciaga (ayy~ayy), she must get am
i dey pet am, i dey pet am, i dey pet am, i carry, pet am, i~
[chorus: minz]
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
i too sabi, that’s my problem
pro~, pro~, problem, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
oversabi, that’s my problem
pro~, pro~, problem, that’s my problem
[post~chorus]
[requires portoguese translators]
[outro: minz]
sh~t, yeah, your favourite artist’s favourite artist
too f~ckin’ good, too f~ckin’ goat~ed
all your favourites know this, minz reloaded
run it, promote it, man, f~ck that sh~t
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu astra glyde - shed some light
- lirik lagu planetshakers - the name (live)
- lirik lagu sebastián corti - big city
- lirik lagu twenty one two - look what you made me do
- lirik lagu виа чаппа (via chappa) - всё вернётся (everything will come back)
- lirik lagu mou - doctors orders
- lirik lagu el ray (country) - feel like home
- lirik lagu m. m. keeravaani, gomathi iyer, baby sanvi & kausar munir - man chala manwa
- lirik lagu bang bang boogie - bang bang boogie anthem
- lirik lagu foolio - gangster love