![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu midey - your love
young g. mozes
major dan on the beat
he’s your midey
baby, this your love, na love, say e get taste oh
if e be you and i together walahi, e go make sense oh
girl i no dey lie wetin i dey feel for my mind oh!
say e be you all the time, e be you pon my mind oh…
baby make you pass me your love ohhh
baby girl i want this your love ohhh
baby girl i need this your love ohhh
baby make you give me your love ohhh
oh my baby, make you pass your love ohhh (pass me)
baby girl i need this your love ohhh (need you)
baby girl i want this your love ohhh (want you)
baby girl is you wеy i want ohhh (ohh yeah)
girl i don dey wonder if you bе mami
cause your beauty so bad, and i swear baby girl say e boss eyed me, ohh yeah
you be the only one person wey i want by me
my baby don’t leave, my baby don’t say me i’m tryna act funny…
see, my girl i wanna know where you know
girl i wanna go where you go
see na true talk, i bring you good love, i bring you good love (ohh yeah)
my girl i wanna know where you know oh
baby tell me yes no be know
i promise to stay there every day
any matter sup i no go run away baby
baby this your love, na love, say e get taste oh
if e be you and i together, wahali e go make sense oh
my girl i no dey lie wetin i dey feel for mind oh (omoge say na you, na you…)
and i offend you, i go tell you no vex oo oh
yeah…
baby, this your love, na love, say e get taste oh (e get taste oh)
if e be you and i together walahi, e go make sense oh
(e go make sense oh woah woah)
girl i no dey lie wetin i dey feel for my mind oh! baby (oouu)
say e be you all the time, e be you pon my mind oh!
baby make you pass me your love ohhh
baby girl i want this your love ohhh
baby girl i need this your love ohhh
baby make you give me your love ohhh
oh my baby, make you pass your love ohhh (pass me)
baby girl i need this your love ohhh(need you)
baby girl i want this your love ohhh (want you)
baby girl is you wey i want ohhh(ohh yeah)
he’s midey
girl i want this your love ohhh
girl i want this your love ohhh yeah yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu piffany pig - the team is coming
- lirik lagu quadeca - 16 styles of rapping! [2021]
- lirik lagu the alchemist - god is perfect (instrumental)
- lirik lagu 44phantom - warning sign
- lirik lagu franko murry - ily ihy
- lirik lagu ziggy bodemark - 1 up life
- lirik lagu drive-by truckers - the day john henry died (live)
- lirik lagu zach b - mockery
- lirik lagu joker (tr) - hoşgeldin
- lirik lagu raga rockers - party