lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mg pablo – thinkin

Loading...

verse 1

baby girl shey you no say me no for lie for you…
why you use me play ~ why you use me do boju boju…
i be oleku for you ~ tell me wetin me i cannot do…
listen to my heart ~ you go see say e dey beat for you..

i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want ~ i ain’t gat no other choice
look into your eyes ~ girl you got me feeling lost…

girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking

i just wanna wake up with you by my side…
you my everything you the applе of my sight o…
anywhere you dey say na thеre i go reside…
me and you na plus say dem no go fit divide…

i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want ~ i ain’t gat no other choice
look into your eyes ~ girl you got me feeling lost…
girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking

girl i hope say you got a n~gga thinking
girl i hope you know say you got a bad man thinking
say i no fit sleep cause you got a n~gga thinking
girl i hope you know say you got a badman thinking


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...