lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mg pablo - set up

Loading...

verse

normally i be introverted kinda person ~ i no dey fall out too much i dey like to chill in person…
i rather dy house tooting guns playing call of duty ~ plus the period i no too funds na wetin bar dey do me…

one cool evening i dy alone and i’m feeling bored and ~ i gats fall out to view the outside life to k!ll my boredom…
i no wan do much like 50 kpali dey my aza ~ anything wey make am down like this na serious sapa…

as i fall out i book uber drop me front of shoprite ~ time was 6:30 already the day don dey turn night…
i look ahead of me thе coast dey clear no kpor kpor on sight…
driver movе ahead i no really get time to waste time…

on the road driver dey match like na fast and furious ~ got me wandering for a minute mehn it got me curious…
but no level less than 10 minutes we lap location ~ i tip the uber driver then i kack for one position…

as i kack one shawty dey pass she just dey give me green light ~ i reason am say na okpo so i no send her green light…
before i know wetin dy sup this shawty don approach am now me ~ say she like my st~~z the way i smell this shawty don dy code me…

as a single guy with no girlfriend i show some interest ~ i tell her say we fit dey nack but i no want no mistress…
she tell me say she understand she reply me with no stress…
say if i get smoke she like pass the nightlife for my fortress…

i call my plug instantly bring me 2cups of cana ~ she say she like to cha i buy her some fruits and
shawarma..
we reach house i on gen then play her some burna…
she say when she high dey smoke her fav for music na na gunna…
na so we start dy vibe this barney just begin dey nack things…
in less than 20minutes shawty don dy suck my p~n~s…
one round 2 3 4 until we crash off…
barney shut me down e con dey be like say i be laptop,..

day don break time don reach for barney to part way ~ i tell her drop aza i tf 10k for her palmpay…
as she get alert i shock say barney dey cut chain
say she no fit accept less than 100 when she service daybreak…

which kind thing be dis? me and you gather reason hookup…
barney no send me just dey halla ~ wahala dey cook up…
before i know wetin dey sup neighbour don dey gather ~ on my god i hate all these kind things this barney your fada…


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...