lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mega-boy - blessings

Loading...

blessings lyrics by mega~boy

chorus:
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
and your mercies

blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings

verse one:
thank god for the pain we faced
and all the major lessons
wey make man fit dey today
looking back from the time
wey we no fit to feed eh family
and now eh all my blessings
rain on me rain on me
make dey water cool my head (my head)
oil flow mehn eh reach my leg
stand tall i dey ball count eh all blessings

chorus:
blessings blessings blessings
and more no stressing
blessings blessings blessings
and your mercies
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings

verse two:
it all about eh god life eh no be regular things
i say my life no be child’s omo nah biggerman things
and i dey tell you something
wey don come make me turn king
all praise to jah for your blessings and your mercies
standing tall fighting all no fit fall no dey form make dem talk oh
all of the things wey cause eh man that pain
don dey make eh my eyes sustain
omo nah blessings

chorus:
blessings blessings blessings
and more no stressing
blessings blessings blessings
and your mercies

blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...