lirik lagu mba for africa - sad boyz need love
got a lot of friends
everyday na different girls
all of them dey fall my hand
n0body gree settle down
except for one guy
the rest of them no wan try
kele don block their eye
the matter don spoil my mind
ya ya ya
whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem
whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problеm
all my guys need love
coz we don dey too look еach other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
gat a lot of friends
majority no get sense
the remaining no decent
but na me dey for centre…
some of them too holy
their matter no get story
you see them still lonely
coz dem no just get liver
whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem
whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problem
all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu doc gucci - 1 llamada
- lirik lagu fröken snusk - strippa i ditt vardagsrum
- lirik lagu mort garson - sagittarius - numbers, gems and colors
- lirik lagu guns n' roses - double talkin' jive (2022 remaster)
- lirik lagu 0to8 - stop posting about baller (traducción española)
- lirik lagu duel native - the move
- lirik lagu halisca - song against brooklyn
- lirik lagu night moves - as innocent looking as candy
- lirik lagu jarv - true love (ft. mr. lif)
- lirik lagu sevenths - on top of the world