lirik lagu mayorkun - alarm
[intro]
ge ge
[verse 1]
sound the alarm
sound the alarm
my baby gat me doing
bambiala, bambiala, ah
amina, finish my stamina
amina, jowo ma pami na
i dey beg
bambiala, bambiala
one time for my baby, for my baby, one time
if you no mind be my bonnie, i’m clyde
i double tap when i see you online
because you fine pass a million times two
for my baby, one time
if you no mind be my bonnie, i’m clyde
i double tap when i see you online
because you fine pass a million
[chorus]
abegi, abegi oh
sare wa bamil’abegi oh
body on fire
you be like shadrach, meshach and abednego
shadrach, meshach and abednego
abegi let me know
abegi, abegi oh
sare wa bamil’abegi oh
body on fire
you be like shadrach, meshach and abednego
shadrach, meshach and abednego
abegi let me know
[verse 2]
aunty
you know you taste like a ca~candy
if love is a crime then i’m a convict
i no go mind to end for panti (panti)
this your ibadi be my multivitamin
wetin you carry, behind, koshe fi ta yin
the way you whine be like ligaligali
dem no fit try ina here
because your bumbumbum, bombay
girl you know i’m tempted to touch it
and i want it, mo mo pe
you go dey follow me go, follow me go
to my place like
[chorus]
abegi, abegi oh
sare wa bamil’abegi oh
body on fire
you be like shadrach, meshach and abednego
shadrach, meshach and abednego
abegi let me know
abegi, abegi oh
sare wa bamil’abegi oh
body on fire
you be like shadrach, meshach and abednego
shadrach, meshach and abednego
abegi let me know
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu zoomyzoomy - 18
- lirik lagu veshen - bliźniacze wieże
- lirik lagu stoneda5th - july 2nd
- lirik lagu alvaro soler & nico santos - candela (dastic remix)
- lirik lagu 矢野顕子 (akiko yano) - 汽車に乗って (kishaninotte)
- lirik lagu bárbara bandeira - és tu
- lirik lagu lil kori da finne$e kidd - tmc cypher 2
- lirik lagu exq_official - problemy
- lirik lagu born bad! - ultrasonicbeam!
- lirik lagu yakey tamarrack - merry christmas day