
lirik lagu mayorcity - money move
yea yea yea
rf on this one…
mayorcity gangan
two shot everybody rest on
hot pop song me no dey yenkwo
rf jó gbe mi trabaye na
i got many hits me no dey long talk
get the money everyday
blowing trees but k’owo sha ti pe
we sabi k!ll anything malole
we dey calcu, but no be illuminate
no go fall on my race….
money on my mind, i keep praying to god
bamishe me sef wan dey enjoy
gimme my money make i stop to dey work
poverty no good abi sé mó puro
money on my mind, i keep praying to god
bamishe me sef wan dеy enjoy
gimme my money makе i stop to dey work
poverty no good abi sé mó puro
early momo put me on a gaza
more good life, one casablanca
it’s about time when we fly to malaysia
one slim girl we go dey for my bed…..
no go call on my papana supe
one time got the mini money dey play
longtime omo me i no fit seke
with the pon, locking diamonds, i no go fade
money on my mind, i keep praying to god
bamishe me sef wan dey enjoy
gimme my money make i stop to dey work
poverty no good abi sé mó puro
money on my mind, i keep praying to god
bamishe me sef wan dey enjoy
gimme my money make i stop to dey work
poverty no good abi sé mó puro
level on top
steady ringing for my lady sho gbo
folklores shelton
nollywood no fit crazy like shiltur
lucky dube, ebelebe
one love
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu royal trux - new bones
- lirik lagu richie beats - r.r
- lirik lagu frank miami, lil tati & jay kalyl - necesito un amigo
- lirik lagu whokilledxix - love sick*
- lirik lagu tiga & boys noize - 100 (the martinez brothers keep it 100 mix)
- lirik lagu vastly & utell - amore
- lirik lagu rossovm - freesimba
- lirik lagu al.divino - top floor
- lirik lagu anonymous worker - тебя нету =(
- lirik lagu tini lin - я курю снова spliff