
lirik lagu mavo. a - me sabi am
mavo. a
me sabi am
[chorus:]
(me sabi am)
any part wey dey involve
(me sabi am)
because i try am before
(me sabi am)
anyhow me wan do am
nor act as if say special ways
dey wey them take dey do am
[hook:]
(me sabi am)
me sabi am
(me sabi am)
me sabi am
[verse 1:]
just sit down for private zone
begin dey assume oh
if na all about yourself
collect some fresh air oh
jot down personal stories
make sure e dey real oh
[pre~chorus:]
me just wan let you know
na me face the journey alone
me keep am on the low
automatically
repeat [chorus:]
repeat [hook:]
[verse 2:]
ogiso nor be like you
ogiso love shoes oh
imitation go kpai you
me nor go send you oh
make e come out from your mouth
nor be from your nose oh
repeat [pre~chorus:]
repeat [chorus:]
[bridge:]
those plans wey dey your mind
just keep them inside your mind
make you think of how you go take
fulfil them
those plans wey dey your mind
just keep them inside your mind
make you think of how you go take
fulfil them
[verse 3:]
someone out there just try am
nor over think am oh
[refrain:]
so whatever you wan aim
just do am the wey you feel am
[interlude:]
everybody get one head
you also go ahead
those wey get ear make them hear
you gat to conquer that fear
repeat [chorus (x2):]
[refrain:]
so whatever you wan aim
just do am the wey you feel am
so whatever you wan aim
just do am the wey you feel am eeh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu switch (jpn) - オモイノカケラ (omoi no kakera)
- lirik lagu маркович (markovich) - бэтмен (batman)
- lirik lagu traps, therealone - memphis type rap
- lirik lagu mustbejohn - drugs don't work
- lirik lagu n.t.ä. (punk band) - molar
- lirik lagu souq - hop off
- lirik lagu coffeezilla - to the moon
- lirik lagu julian perretta - if i’m being honest
- lirik lagu drew2true - fomo
- lirik lagu gabby's dollhouse - power of yet!