lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu masaratti - bhadman must to shine ( bmts )

Loading...

masaratti ( bhadman must to shine bmts )

haa masaratti
seter ( set the fire )

i gat to make the move by myself make a better of my health
never burn a book on shelf tryna balance for the wealth
bridges can never tell ocean i cannot dare
you only see the joy never know the life we live for there
them say i no fit bam for here say i no fit lap for here
dem tell me i no dеy hear base on say i don loose my fеar
who b d one i go dey fear glk i never tear
mama still dey for house plenty bread me i gats to share
plenty bread me i gats to share baby i gats prepare
no carry gist come for here wetin you want buy make i sell
problem full table which one you won buy make i sell
who go help me thru omo me i no fit sleep for cell
who popo catch omo na im dey sleep for cell
e dey pain me for my body the matter self reach my cell
dem say e no get evidence omo na im dey tell
dem say na person be davido me self won dey sip martel

oro ka gbemi lokan
o gbemi lokan
me i no feel lock up
i just won build my stadium olorun
me i no feel lie
many things on my mind
bad man must to shine
steady on my grind
bad man must to shine
oro ka gbemi lokan
o gbemi lokan
but me i no feel lock up
i just won build my stadium olorun
me i no feel lie
many things on my mind
bad man must to shine
steady on my grind
bad man must to shine

i double twale for people wey de show me love
people wey de put me on wey de tell me make i work
me and you de see the love unless say we no won de talk
even if we no de talk the hustle self go talk
men de pai on a daily men de cry on the sailing
man de on depression n~ggas go still de hail him
popo arrest man no n~gga come bail him
se na like this we go de look till high court jail kim
omo yen de tewo o de tewo nigba to wa lori street
but iya yin o le tewo fun efcc make dem release him
mo se realize pe the street gats no memory
na why i de use iphone e no even get memory (card)
and you know say i de struggle if drug de i go smuggle
but of all the struggle make i press money like mugu
for the game wey you no fit see client unless say na voodoo
life no be 123 abc no be time for the viju
oro ka gbemi lokan
o gbemi lokan
but me i no feel lock up
i just won build my stadium olorun
me i no feel lie
many things on my mind
bad man must to shine
steady on my grind
bad man must to shine

compose by abiara gbenga emmanuel , bamilosin ayodele peter

2025 masaratti, under exclusive license to masaratti inc


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...