lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu marvie kings - chizuru m

Loading...

‎[hook 1]
‎every man know say
‎a better god no dey
‎wey fit move a man from zero to hero
‎but if e dey, me i no want meet am

‎[hook 2]
‎and every god know say
‎no man fit serve two
‎as i don carry my life put for jehova hand oh
‎chai! e don finish kpọmkwem

‎[verse 1]
‎from generation to generation
‎even my generation will make this confession:
‎baba god, nah the only god we know
‎na the only god we hold

‎silver and gold is his
‎riches untold, he gives
‎ebube dike ehhhh, ekwueme muo o
‎jеhovah, jehovah overdo

‎[versе 2]
‎when we call, he still answers
‎when we fall, he still picks us
‎ana m akpọ ya, akpọ ọ zaa eh
‎ihe na~adịghị ekwe omume, ka ọ na~eme

‎he don show for my matter
‎he don prove say nah him be oga
‎ebube dike ehhhh, ekwueme muo o
‎jehovah, jehovah overdo

‎[chant]
‎tah dah dah dah dah
‎tah dah dah dah dah
‎tah dah dah dah dah
‎tah dah dah dah dah

‎tah dah dah dah dah
‎tah dah dah dah dah
‎tah dah dah dah dah
‎tah dah dah dah dah

‎[bridge]
‎he’s enough, he’s enough for me
‎he’s enough, he’s enough for me
‎chizuru m o! (chizuru m o, chizuru m o, chizuru m o)
‎chizuru m o! (chizuru m o, chizuru m o, chizuru m o)



Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...