
lirik lagu marbelsog - real blood
intro
imakwa
igamazina
call me marbel
verse
as money no dey for me
brother i dey beg,make you dey for me
no join them dey gossip,my matter
if i wronged you,biko forgive me
yeh yeh !
biko forgive me
hundred naira,no be hundred thousand
make you no go!,gather thousands
for my matter
(no go gather thousands for my matter)
pre chorus
don’t pretend,while you’re hating
don’t back stap me later
you no say na you i go call when i’m down
you no say na you i dey call my hommie
you no say na you i dey tell my movement
you no say na you i dey tell my secret
everything i tell you from a to z
no go cast am for street because you vex
you no say you be blood no be red oil
chorus
omo n~gga!
no dey form say like you be my brother
nothing bother me pass my brother
wey be back staber
if you go love me,love me
no be when fame don gather
oh my brother
wetin go be,go be
que sera, sera
verse
i no wan put my needs on you
make you no go dey doge my call
if i tell you as e dey be
no go cast am for street because you vex
me i no fit lie,me no hate you
believe am if i say i no trust you
water wey save life still dey take life
pre chorus
don’t pretend,while you’re hating
don’t back stap me later
you no say na you i go call when i’m down
you no say na you i dey call my hommie
you no say na you i dey tell my movement
you no say na you i dey tell my secret
everything i tell you from a to z
no go cast am for street because you vex
you no say you be blood no be red oil
chorus
omo n~gga!
no dey form say like you be my brother
nothing bother me pass my brother
wey be back staber
if you go love me,love me
no be when fame don gather
oh my brother
(that’s why i dey live my life
in lavida local!)
wetin go be,go be
que sera, sera
outro
dax,real blood
zero panic,real blood
btc lord,real blood
shady my bro,real blood
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu hojas por el barrio - almacenes
- lirik lagu j4ckg - so alone - live
- lirik lagu mayot - бабло (loot)
- lirik lagu delphinium - stupid
- lirik lagu pisch & gloryziler - хасл (hussle)
- lirik lagu cyan prada - fast life
- lirik lagu venesti - fya
- lirik lagu big b (fra) - raw
- lirik lagu юля юріна (yulia yurina) - щодрий вечор (generous evening)
- lirik lagu mr black el presidente & elenco de champeta: el ritmo de la tierra - el choke