![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu marbelsog - grind and memories
intro
i just… as in…
e come be like say… ah~i~i~i
my account, money no dey
i don’t… ah, oh my god
how i fit explain give you?
verse 1
oh lord, bless me with ma guys
make we pull up on a bentley
oh lord, bless me with the bag
make them see say money plenty
oh lord, bless me with ma people
make them enjoy me
make i no do things
wey dem go disgrace me
i’ve been grinding on a low
you no no say
many things my eyes don see—cry
many place my legs don go far
where i go far
if i no get money
shey u go love me?
shey u go remember
that boy from the trenches?
chorus
all doses memories we get
all doses good times we dey play
all doses good times we dey smile
yeah yeah
all the bad times we dey suffer
bad times we dey hustle
shey you go remember?
verse 2
i try many things
e no work for me
24/7 i’ve been on my grind
yeah
tell u i’ve been on my grind
yeah
say this life don dey take ma life o
so i cry
me i don wonna die young
honestly, we are living to die oh
i don’t wonna live so quick
lighting up this cigarette
say make i cool my temper
gami burning liver
now ma life is over
honestly, i don’t want to die
depression been k!lling slowly
oh lord, please come and save me
my life been so ungrateful
i know o, i know o
chorus
all doses memories we get
all doses good times we dey play
all doses good times we dey smile
yeah yeah
all the bad times we dey suffer
bad times we dey hustle
outro
all doses memories we get
all doses good times we dey play
all doses good times we dey smile
yeah yeah
all the bad times we dey suffer
bad times we dey hustle
shey you go remember?
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tsaruicide - kevlar on my tank
- lirik lagu maymay entrata - amakabogera (english version)
- lirik lagu m row - get out your feelings
- lirik lagu رضا - neseet el nom - نسيت النوم - rida (lb)
- lirik lagu dj maraka 011 & dj roger da z.o - automotivo rouba brisa 2
- lirik lagu sophia kennedy - rodeo
- lirik lagu tism - tradies get the ladies
- lirik lagu nihil piraye - ağaçlı şarkı
- lirik lagu mamad arez - mabada bargardi zamin
- lirik lagu 34murphy - jamaisassez*