lirik lagu mally more - street runnings
[intro: mally more]
yoo boyz
mafia money nation
mally more
street life everday hustling
hustling
[hook: mally more]
everyday you know i’m hustling (hustling)
i’m hustling (hustling)
for the plenty money
everyday you know i’m hustling (i’m hustling)
i’m hustling (hustling)
[verse 1: mally more]
i dey go hard for the money, (money)
everday me i dey ginger (ginger)
all my guys for the street side (street side)
day break we go see light (see light)
shabi dem say we no go see sunshine (huh)
f-ck dem we they f-ck no be 3some
asap i dey go i no dey look back
sold crack one night when i hungry
little money make i take press the b-tton
sometimes no be small thing
one thing we no eat sh-t (eat sh-t)
for the street you go learn things (learn things)
making money be the real thing (real thing)
mafia money be the real team (real team)
double 6 when i roll dice (roll dice)
no size make i tell you (tell you)
no time i go clear you (clear you)
go broke dem go leave you (leave you)
get money dem go call you (call you)
bossu dem go they hail you (hail you)
that girl wey she dawg me (dawg me)
right now she dey call me ( call me)
she dey cry she wan see me ( see me)
she dey tell all my homies (homies)
she wan come with her groupies ( groupies)
right now make we do things (do things)
mally more you dey look sweet (look sweet)
you dey crazy, who you wan cheat
[hook: mally more]
everyday you know i’m hustling (hustling)
i’m hustling, for the plenty money
everyday you know i’m hustling
i’m hustling
[verse 2- mally more]
anybody wey be judas
for my circle if you sellout (sellout)
thank you n-gga congrats (congrats)
for the street you for watch-out (one time)
one thing, i go still keep your contact
listen, holidays and along side
your shawty she dey call me with her cell phone
last night, she dey dance like ajasco
anytime she dey down for my disco
disco anytime she dey whistle
free soul,everyday i dey win bread
ego, n-gga everybody want am
eh wo, all my n-ggas we dey count am
dem times you dey laugh, na you cry now
last last everybody making money
warri city, n-gga we dey run things
roadside you go see deadbody,all b’cos he dey hustle for the money
sika we dey find, everybody worry
but na story bobby dem go tell you
[hook: mally more]
everyday you know i’m hustling (hustling)
i’m hustling, for the plenty money
everyday you know i’m hustling
i’m hustling
[verse3: mally more]
my n-ggas call me king of all kim’s
you notice me? na me dey run street
the ladies call me mally h-rny
they know say we making the money
mally more, i no dey back down (back down)
for the ghetto, if you go there (go there)
everybody want to run things (run things)
money matters be the issues (issue)
everybody gotto hustle (hustle)
na the money we dey call so
everybody want to show to (show to)
i dey come, no be go-slow (go-slow)
everybody we for co-operate
money matter we dey conversate
full plate we go celebrate (celebrate)
sign deal we go shake hands (take am)
n-gga make you no dey take chance (take chance)
god self, he dey watch us (watch us)
me self, i dey talk much (talk much)
this night i go call am (call am)
some thing’s i go ask am (ask am)
this life if i get chance, if i mess up with this one
make i follow people go church (go church)
anytime i dey f-ck up (f-ck up)
you for dey make i focus (focus)
oghene tell me wat’s up ( tell me wat’s up)
my money you see? you turn jealousy
my money you see, my money you see
you start to notice, you start to notice
huh
[hook: mally more]
everyday you know i’m hustling
i’m hustling, for the plenty money
everyday you know i’m hustling
i’m hustling
outro:
m.o.g on the beatz
this is mafia money nation
street life everyday
huh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dnstj - sorry
- lirik lagu we came from wolves - am i useful?
- lirik lagu the skatoons - hitmachine
- lirik lagu ronnie flex - laat je mij alleen
- lirik lagu marlon brutal - fanki dabl
- lirik lagu guerrer0 - vida
- lirik lagu operación triunfo 2017 - eres tú
- lirik lagu morrimurks' - checkup
- lirik lagu ronnie flex - 100
- lirik lagu mohammed ali - ta dig genom dan