
lirik lagu maleke - low waist (minimini wanawana)
remix
dem dey show their low waist (low waist, low waist)
phil town
maleke so so
she de don minimum
you see the mini mini wana wana low waist
dem dey do wanna
chorus
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
verse 1
baby i sey make you wait,
make you suffry show your waist
make you no dey mini
mini dey wana wana
everywhere
true story eh
dem dey mini mini, very deadly
dem dey wana wana
everybody scream, low
waist, i see ejiro with you
, you sey na your cousin, (yes
na my cousin)
i see akpos for your house
you sey na your brother (yes na my brother)
you dey mini
mini everyday, you dey wana
wana everytime, jo ma ro ko,
ko ma ro ko, baby
chorus
:
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
verse 2
when i look through your
phone i dey see plenty
names, i sey make i dial one
of the numbers, i begin dey
see nneka, tracy, philo
matilda, aisha, eh
when i dial one the numbers
wetin i hear my baby, na
man dey answer tracy name
uh ah, abi tracy no be man, i
no fit believe you my darling,
na so so trick you dey trick
me, ehy
with your low waist (with your low waist)
chorus
:
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
verse 3:
amaka na your sister, cos i
know i make, biggy, biggy,
mistake, make you just dey
forgive me abeg o, cos i
sorry for the things wen i do
so, i love you i love you
make you no vex make you
no vex my baby, na play i
been dey i sey my babe, na
play i been dey i sey my
babe, throughly, when you
leave me (where i go)
e dey pain me sey
you don go, when i look
closely, i come see sey, you
follow follow follow follow
chorus
:
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini,
shake your low waist,
shake your low waist
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini,
shake your low waist,
shake your low waist
verse 4
:
if you dey gbaskelebe,
odikoko
if you wan kpangolo
mi, odikoko
if you dey gbaskelebe
, odikoko
if you wan kpangolo
mi, odikoko
if you dey gbaskelebe,
odikoko
if you wan kpangolo
mi, odikoko
if you dey gbaskelebe
, odikoko
if you wan kpangolo
mi, odikoko
chorus
:
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
there is something in mini mini wana wana
sweeter than wana wana mini mini
shake your low waist,
shake your low waist
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gimisum family - tha park
- lirik lagu darealjgm - rules
- lirik lagu macy rodman - unbelievable animals
- lirik lagu neevah - idgaf
- lirik lagu kqlatrik - notredame
- lirik lagu prince ferg - bad
- lirik lagu drew2true - punk-trap
- lirik lagu 島爺 (symag) - しゅらんぼん (shuranbon)
- lirik lagu protect - like whitney
- lirik lagu foivos delivorias - η κική κάθε βράδυ... (i kiki kathe vrady...)