
lirik lagu makoy - believe
intro:
i go love you love you till i die
(mccoy the wildass producer)
i go love you love you till i die
verse 1
you be my baby, my lady
my beautiful lady, my joli asongwo
you dey shine like a star you be ngwongwongwo
she’s a beautiful queen
loving her melanin
she be one of a kind
(my baby asongwo)
pre~ chorus
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we jubilate
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we pop champagne oh
chorus:
believe in me you are the woman of my life
i go iove you love you till i die
believe in me na you i choose to be my wife
i go iove you love you till i die
believe in me i swear my baby no be lie
i go iove you love you till i die
believe in me na me and you till end of time
i go iove you love you till i die
bridge 2x
wanna make you mine 3x
go iove you love you till i die
verse 2;
them talk say we nogo fit to be together where them dey?
witchi witchi no want for see us prosper why the hate?
na god dey bless
where the people dey?
make them come and see
na god dey favour we
pre~ chorus
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we jubilate
its our wedding day
make we celeberate
call your friends
call your fam
make we pop champagne oh
chorus:
believe in me you are the woman of my life
i go iove you love you till i die
believe in me na you i choose to be my wife
i go iove you love you till i die
believe in me i swear my baby no be lie
i go iove you love you till i die
believe in me na me and you till end of time
i go iove you love you till i die
bridge 2x
wanna make you mine 3x
go iove you love you till i die
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu spicy chocolate - chocolate girl
- lirik lagu paca jay - all my life
- lirik lagu valter lobo - bom te ver
- lirik lagu asesino records - quikkshot (quikkskope remix
- lirik lagu darque, sjava & jnr sa - mngani (jnr sa remix)
- lirik lagu rosenstolz - schlampenfieber (remastered 2018)
- lirik lagu jeffrey lewis - do what comes natural
- lirik lagu billy burke - sunset on a dirty road
- lirik lagu mac critter - sleep till tomar
- lirik lagu marino - crush (sped up)