lirik lagu m.anifest - okay
hook [worlasi]
agogo sef come go
who be you go way you
waa-sss (ka)
again again man blow
you still dey hate? ei joe
okay x8
verse 1 [m.anifest]
i’m here to last not to carry last
m.anifest the god with a funny laugh
bad man ting till i retire
tell a low life mek e reach higher
no dey hear when they talk chaw
no sey my style mek dem hostile
i’m up five nil before half time
tell a bench player mek e perch i no have time, tell dem
hook [worlasi]
agogo sef come go
who be you go way you
waa-sss (ka)
again again man blow
you still dey hate? ei joe
okay x8
verse 2 [m.anifest]
we back with another run tell your mother
take this one chop easter and sallah
asta la vista to all my wahala
god mc n0body badder
see vim, m.ani workout
i dey the gym, my ideas workout
this song already blow
vim strong, you already know
hook [worlasi]
agogo sef come go
who be you go way you
waa-sss (ka)
again again man blow
you still dey hate? ei joe
okay x8
verse 3 [m.anifest]
i catch a vibe while you catch feelings
i know i’m a catch so i’m not tripping
me den the squad so so ambition
mek i spoil der
i’m buzzing cousin i might turn my cell off
jokes on you if u thought that i fell off
gyae roff ok u barb
kaba god, yeah you barb
bridge [worlasi]
we all right
no dey matter what you get na na
all we want be some peace or hide
if you no dey alright
hide your body
hide your soul
kpoeda kpa
theydi kpooo
you no contribute
hide your bowl
hook [worlasi]
agogo sef come go
who be you go way you
waa-sss (ka)
again again man blow
you still dey hate? ei joe
okay x8
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu malachi grant - stay up
- lirik lagu nice & smooth - billy-gene
- lirik lagu spirit of the west - mum's the word
- lirik lagu irelle yoko - vacia
- lirik lagu wickid da kid - good morning (intro)
- lirik lagu magnum (band) - must have been love
- lirik lagu dee snider - roll over you
- lirik lagu lee seung gi - 친구잖아 (aren't we friends) rock ver.
- lirik lagu katalowkai - durban milly rock (magnolia re-mash)
- lirik lagu white-b - intro (confession risquée)