lirik lagu m and k - left or right
m & k
left or right
[verse 1:]
life dey complicated with males and famales
when e come to compliment and commitment
me don live with males me don live with females
e nor dey ever easy when it come to settlement
[pre-chorus:]
from left and right them just dey view (left or right)
through left and right them just dey see (left or right)
them nor dey even maintain them just dey complain
for inside this heavy rain na wetin them just dey gain
[chorus:]
your body say na left or right
when you dey go left e fit be say na right
your mind dey say na left or right
too much of thinking go fit cause confusing
your body say na left or right
when you dey go left e fit be say na right
your mind dey say na left or right
too much of thinking go fit cause confusing
[verse 2:]
they came into this world them alone with no one
them nor dey satisfy some day them go realise
repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]
[inter:]
nor allow anyone else in between your thighs
once you and your guys know say una tight
repeat [chorus:]
[bridge:]
for both of them to finish up they gat to ignore
the people of the world for them to move forward
for both of them to finish up they gat to ignore
the people of the world for them to move forward
[hook:]
left and right (left or right)
left and right (left or right)
repeat [chorus:] till fade
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sal houdini - out of state girl
- lirik lagu the beach boys - surfin' u.s.a. (backing track) - 2001 digital remaster
- lirik lagu sam valdez - farther away
- lirik lagu starstruk - till things get right
- lirik lagu fresh l. - earthquake (freestyle)
- lirik lagu daddy yankee - limbo (remix)
- lirik lagu bracia - po drugiej stronie chmur
- lirik lagu pzk - la loi de la jungle
- lirik lagu bunbury - 200 huesos y un collar de calaveras
- lirik lagu frak - priority