lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu snazzygrin – paddy

Loading...

he-he-he-he- graham d nai do the beat
yes! oko e done hook you
rap
listen!
this na the story of my real g
paddy want to make money, paddy want to buy jeep
paddy dey hustle everyday no holiday
anybody when paddy see him dey ask were the money dey
family too poor, paddy nor finish school
poverty life when you see nor really good
popsi done leggo, mumsy dey sick o
and the sister dey one side dey request for school fees o
paddy get to make plans, paddy get to travel na
things when dey happen for family him nor fit handle nah
paddy go to lagos go meet him own paddy,
before him own paddy make am to house boy paddy

allah hammer allah inshalla
abeg try to make money – because suffer nor good o
abeg try to make money – because suffer nor sweet o
allah hammer allah inshalla
rap 2
listen!
back then paddy was f-cking broke
him nor dey smile for brokenness nor be funny joke
na who get money dey buy wetin him like chop
even pastor when nor dey see t-the nor go like church
you when dey hustle nor worry, you go make am
ogbeni work and pray, one day you go make am
life na step by step, e be like ladder
nor go shook hand for trouble gather p-ss like bladder
oluwa nor dey sleep, him nor dey slumber
wetin paddy p-ss through, paddy i nor remember
na one minute call change paddy life, i remember
paddy done dey book flight, paddy done dey live well
paddy done dey buy house, mumsy done dey live well
paddy done dey buy anything when him want o
paddy done dey cruise in a benz, how e come be?
listen! that’s life for you
sometimes e go hard and soft for you
paddy nor forget oluwa when run am for you
100k for him t-the na him run am for you – oshe

allah hammer allah inshalla
abeg try to make money – because suffer nor good o
abeg try to make money – because suffer nor sweet o yeah-eh
allah hammer allah inshalla

yes! oko e done hook you?
graham d nai do the beat 9jaxclusivemusiq.com
true life story.


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...