lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu komzee – gbetiti

Loading...

[intro] yeah.. it’s komzee baby
you already know –it’s celestino the beat wizard–

[hook] she tell me say she no go wan go
say the boy show her love that is sweet like a mango
i no be jackie chan, i no be jet li, same time i no be rambo
but i will fight for your love like me i be commando

yeeh

[chorus]she say she love my pee
she wants to do something
oh baby what is thisss yeehhh, gbet-ti
she say she feeling my pee
she wants to do these things
oh baby gbet-ti, oh baby gbet-ti… yeehh

[verse1]step into the building no be play play ye-eah
so mr. dj put the music on a replay ye-eah (ye i ye)
awon temi ti fall in, gbogbo wan fe jaye ye-eah
so we go party from monday to sunday na na (yehh)

[bridge]african woman, omo bebedi ooo (bebedi ooo)
boshen fimi shere omo you carry ooo (you carry ooo)
now would you like to take a ride in my bugatti ooo(bugatti ooo)
shoma tele mi lo, ka lo m’hennessy ooo (m’hennessy ooo) yeehh

[hook] she tell me say she no go wan go
say the boy show her love that is sweet like a mango (yeehh)

[chorus]she say she love my pee
she wants to do something
oh baby what is thisss yeehhh, gbet-ti
she say she feeling my pee
she wants to do these things
oh baby gbet-ti, oh baby gbet-ti… yeehh

[verse2]angelinaaa, would you come see my mama
for one corner, i will do you patapaa
so make we go baby girl, oya malo ma n gakpa
straight to my yard, follow me make i knack you the banger

—————————————————————–

so if you say you love me so, my love for you i no go carry go
so i just wanna let you know, i’m givin you my heart no letting go

[bridge]african woman, omo bebedi ooo (bebedi ooo)
boshen fimi shere omo you carry ooo (you carry ooo)
now would you like to take a ride in my bugatti ooo(bugatti ooo)
shoma tele mi lo, ka lo m’hennessy ooo (m’hennessy ooo) yeehh

[chorus]she say she love my pee
she wants to do something
oh baby what is thisss yeehhh, gbet-ti
she say she feeling my pee
she wants to do these things
oh baby gbet-ti, oh baby gbet-ti… yeehh

[hook] she tell me say she no go wan go
say the boy show her love that is sweet like a mango
i no be jackie chan, i no be jet li, same time i no be rambo
but i will fight for your love like me be commando

[outro] –poga on the mix–

–it’s konvex entertainment– yeah
–komzee– yeeh

-it’s celestino the beat wizard —


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...