lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu elohan – good morning

Loading...

it’s beautiful day
so i rise with breeze in my heart
beautiful night waves

you perfect everything wey u start
brighter morning star
you woke me up this morning
abah father
thank you for your love,
ur grace your mercy
i can never thank you enough
for all the things you do
holy father
your love is so pure and true
b’cos i no pay money
for me to see today
but sweet loving
na him wake me up today ye eee
good morning father
good morning son
good morning precious
holy spirit
i wake up this morning
no be by my power
but na your grace and mercy keep meee
good morning papa
i thank you for today
good morning papa
you are beautiful in all your ways
good morning papa
you make me see today ee
so i come to
give you my praise
last night wey i sleep
enemies dem no try me
because your angels dey with me
na him make dem no touch me papa
use your fire surround me through the night
abah father
you woke me up to see the morning light
i go sing
i go dance for you today., heavenly king
i go lift my voice in praise
for the life you give to me
for dis day wey i see
everything wey you do to me
good morning father
good morning son
good morning precious
holy spirit
i wake up dis morning
no be by my power
but na your grace nd your mercy keep me
good morning papa
i thank for today
good morning papa
you are beautiful in all your ways
good morning papa
you make me see today
so av come to give you my praise
good morning
heavenly papa
i have come to
give you my praise
good morning
heavenly papa a a a

i have come
to give you my praise
ahhh
end


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...