lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lyta – stronger

Loading...

now i’m stronger
now i’m stronger

ever since when i dropped time
them talk this and dey talk that
and dem talk say na me worse pass
but me i no mind them
i no send them
i dey k!ll them with surprise
sundown to the sunrise
i know say we go dey alright (i know say we go dey alright)

everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever rеduce
say na god run am for me
my mama dey pray for mе
so tell me what you want from me

no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str~onng~eeerrr
now i am stronger

them be want make i fall out
make my battery, make e run down
no be everybody wey dey laugh normal
so i do my thing on my own terms
when the things tight, rich man go fly out
if you no get, omo you go suffer
wahala for poor man

everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever reduce
say na god run am for me
my mama dey pray for me
so tell me what you want from me

no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
i know, i know, i know, i know
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str~onng~eeerrr
now i am stronger

now i’m stronger
now i’m stronger
now i’m stronger


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...