lirik lagu loyz - peace of mind
[intro]
danny blaze
[verse 1]
i’m still thankful for the things i see
my papa e dey pray for me
even my fans them dey pray for me
thankful for the people wey believe me
very soon you go see me for your tv
i can’t not lie you go happy when you see me
omo ologo wey i be.
you no fitty comot e me
[hook]
me i one pop
me i one jaye o
me i want plenty money ooo
it’s not funny oo
e no easy to live and happy o
only one life wey we get
make we chop life till we sweat o
oh yeah yeah
life na yolo make we chop am yeah
[chorus]
i need a peace of mind
peace of mind oh
i want to free my mind o
from the tears and sorrow
i need a peace of mind
peace of mind o
n0body understand o
how the thing dey do me o
[verse 2]
i’m so grateful to the almighty
giving me life, securing my peace
give me joy and give me more things
give me food and give me clothings
back then, me i been they share one tees
day go break no food for choppings
we go waka we go search, but today we they flex
ahhhhh
[hook 2]
african man we they move fast
them go try stop but they just can’t
with my coconut head like 2pac
we no they word we are too smart
if you follow me no dey lose guard
oh yeah yeah life na yolo make we chop am yeah
[chorus]
i need a peace of mind
peace of mind oh
i want to free my mind o
from the tears and sorrow
i need a peace of mind
peace of mind o
n0body understand o
how the thing dey do me o (do me o)
[outro]
i need a peace of mind
peace of mind oh
i want to free my mind o
from the tears and sorrow
i need a peace of mind
peace of mind o
n0body understand o
how the thing dey do me o (do me o)
danny blaze the baddest
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu wormwood - overgrowth
- lirik lagu brody grontrolla - dumb bitch
- lirik lagu brandonv - there's something
- lirik lagu shore g - playoff
- lirik lagu birdriot - use me
- lirik lagu emir yargın - oturmaya mı geldik?
- lirik lagu robot95 - too much flow
- lirik lagu dababy - essence freestyle
- lirik lagu ultras greenboys 2005 - intro
- lirik lagu jaido p - mama mia