
lirik lagu lordmoon - bro
bro
no dey tell me about your boyfriends
cause i know what that sh~t means
make you give me small sp~ce
give me small chance
e don tey since i catch feelings
mad boy
i no mind if i go be the next guy you conquer
i no mind if this feeling
i’m feeling sef na one side
i no mind friend zone don dey see the symptoms and signs
i know say you bad
fine girl with that thick thighs
serial cruiser (eh)
master user
tell me say you love me
i fit think about am two times
no be say i no go still fall
cause kai kai bitter
the truth sef bitter
but your hips no lie
you only get one problem
e get wetin you dey talk
wey my heart just no fit take
no be the heartbreak i dey fear
cause breakfast na sure thing but my heart pieces
you only get one problem
e get wetin you dey talk
wey my heart just no fit take (wey my heart just no fit take)
no be the heartbreak i dey fear
cause breakfast na sure thing but my heart pieces
girl i say don’t call me your bro
e better make you tell me you no love me
and leave me and i let you go
say don’t call me your bro
and all the things wey you dey
talk about me in my place
ko necessary oh
girl i say don’t call me your bro
e better make you tell me you no love me
and leave me and i let you go
say don’t call me your bro
and all the things wey you dey
talk about me in my place
ko necessary oh
i should have let you known before now
i’m not the one for you (for you)
i am not the girl for you
you want me but i want another man (me i want another man)
but if you need yourself a shoulder to lean on call me (call me)
i’ll be right there for you
i want you and i still want the other men (me i want the other men)
and you know deep down down
this loving you are wanting i no get time for
i don’t wanna be breaking all my rules
i won’t be breaking all my rules all because of you
you know deep down down
this loving you are wanting i no get time for
i don’t wanna be breaking all my rules
i won’t be breaking all my rules all because of you
girl i say don’t call me your bro
e better make you tell me you no love me
and leave me and i let you go
say don’t call me your bro
and all the things wey you dey
talk about me in my place
ko necessary oh (ko necessary)
this one man thing
i no fit do (do)
me i no fit to dey with only you
and if na to change my ways
i no fit do (too)
but still i want you
but still i want you
bro
put me in my place
ko necessary oh
bro
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu cheerleader roadkill - pedestal
- lirik lagu napoleon da legend - major tenants
- lirik lagu no rules - o alfa e o ômega
- lirik lagu dex kwasi - on me
- lirik lagu ghizela rowe - emily dickinson - as imperceptably as grief
- lirik lagu alex g - gretel (solo acoustic)
- lirik lagu semon & constanza - tuyyyo
- lirik lagu saiphon - past mistakes
- lirik lagu jesca hoop - stick behaviour (demo)
- lirik lagu witch - nibani