lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lordeyang, damo k - forgive me

Loading...

[intro: lordeyang, damo k]
mmmm
oo~ooo
yeyeyeye yeah (oo~oo~oo~oo)
lololo orlo
ooo~ooo
yeah~ah yeah~ah ah
i

[chorus: lordeyang]
mhmm~mhmm eh
family forgive me o
you been love me before but now you do not anymore make you forgive me oh
see i don leave road wey una show me i no willingly o
you been love me before but now you do not anymore make you
say, ai

[verse 1: lordeyang]
me na learner, me na a woe betide you
if you do me funny i go michael tyson
’cause time when i shine, i nor go shiney likely
my jiggy no be joke, i’m heat and cold

whiney me, whiney me, ah!
i love who show me love and music and love
no whiney me
whiney me
[post~chorus]
i’m in my comfort zone
shey na god protect my soul?
if i call you and i fall
shey na god protect my soul?
holy ghost come and take control
of my body oh, and my soul
when i dey move i no get control
when i dey move i no get control

[verse 2: damo k]
ee~yo~oh~oh ah!
family, forgive me
if you love me before but now you do not anymore, make you forgive me
i never dey for comfort zone
for the journey, make i no miss road
if you love me before but now you do not anymore, forgive me

human beings are not perfect, you know
a lot of things was said in your absence, you know
and i thank god i’m still present, you know
had to do what i had to do

i dey face challenges too
my girl wan buy inches too
no be say i reason you
still on still i still got you
(still on still i still got you)
[chorus: lordeyang]
i’m in my comfort zone
shey na god protect my soul?
if i call you and i fall
shey na god protect my soul?
holy ghost come and take control
of my body oh, and my soul
when i dey move i no get control
when i dey move i no get control

[outro: lordeyang, damo k]
(ayyyyyy, family, forgive me…)
baby oh (…say if you love me but now you do not anymore)
baby, that’s cool~ooh~ah
ikenga, ikenga, ikenga~ah~ah ahh~ah~ah~ah~ah
(ah)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...