lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lojay - suru

Loading...

[verse]
galore galore
kasamase galore
alujo dey my melody
na why dem show me love
puro puro
padi wan gan puro
dey form like say den innocent
i no say all na work

[pre~chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd

[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
[verse]
i get many things way i dey face
e no dey show for face
i get many things wey i dey face
problem full my head like head of state
e no dey show for face
i get many things wey i dey chase

[pre~chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd

[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...