
lirik lagu livet - ewo
verse 1
you ask for one, i made it two
you made me do the things i no dey do
wetin wey you talk wey i no do
but you choose to leave me for another dude
now i dey tell your friends
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave mе alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will havе trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
verse 2
wetin i do
why the balablue
since you no gree tell me
how i go know my lapses
oh baby
chidima the ask me kibahiba
but i told her you left me
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave me alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will have trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu yungster jack & safeguard - gazelle horns
- lirik lagu dima wigless - конец смены... (konets smeny...)
- lirik lagu seth the savage b - too much
- lirik lagu kelsea janelle nicole - without a trace
- lirik lagu the collingsworth family - great in his faithfulness
- lirik lagu moss (nld) - angry young man
- lirik lagu selfmxdebless - its arms around your children
- lirik lagu spike - drumurile
- lirik lagu xenia casado & gala and flexsaidi - no sé què vol
- lirik lagu citizens - so kind and it’s freaking me out.