
lirik lagu liberated ay - prayer
liberated…
come bless me tebi tara
make the blessings get jara
make i no turn to wakawaka (wakawaka)
it’s timty
when i get money i go call on baba (call on baba)
when i de on sapa i go call on baba (call on baba)
ma je n se lasan o baba
ko ni da kin wa aye asan oo baba
no man go like to de on sapa
i wanna buy house for my mama
i wanna take care of my papa
make dem de hail me
awon ton ri mi gara
let them say liberated de para
where you de see this your raba
tell us how you de make this your raba
okay okay no be me nah baba god
okay say baba
say baba
say baba
say baba
come bless me tebi tara
make the blessings get jara
make i no turn to wakawaka (wakawaka)
my mama tell me say ma se gbara le won o omo eniyan dem too bad
aye aye aye toto toto akamara
make una free me i won go far
e ma se je ki temi ko ta
te ba fe gbo i get baba
nah him be my comforter
angel michael my battle fighter
he’s too active he no de slack o
okay no be me nah baba god
okay say baba
say baba
say baba
say baba
come bless me tebi tara
make the blessings get jara
make i no turn to wakawaka (wakawaka)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu madeline juno - mediocre
- lirik lagu washington brasileiro - você tá engajando (single)
- lirik lagu piezas & jayder - 12 gusanos
- lirik lagu tropico - si nun me vuò bene cchiù
- lirik lagu szopen & vkie - każdy kłamie
- lirik lagu dua empat - would you be mine?
- lirik lagu new bethel jesus name church - victory is ours
- lirik lagu edna st. vincent millay - fatal interview: sonnet lii
- lirik lagu lord yunk - when we go
- lirik lagu lil mg (usa) & walker (producer) - get & go