lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu leena martins - billing

Loading...

intro:

uh
it’s leena martins
i dey nowhere for 7 days
only me know what dey do me tatashe
allow me wear you my bottega
maybe you go fit walk in my shoes
central bank of orphanage

verse:

everyday, when i wake up in the morning “billing”
please, can i get like 2k “billing”
se, ete mmi aba ke ufok ibok, adoro from ceiling adi bung ukot
eyem 200k ghana cedis
it’s all over the news and it’s been showing on tv
everyday by day, different stories
adiba ate mmi nie machine u~print dollar ye shilling
ado ate afo udiongoke ubo ke support ado willing
if you tell dem say you no get, dey go keep malice
dey no go dey follow you shine t~~th
big malice
ebo ke owo iniehe but akuk adongo ke savings
always looking for the people image dey go tarnish
but dokor bo ke iyem uwam everybody go vanish
when giver broke, na begger dey first shine t~~th
ebo when you been get money, sir, ake si kono bannies
but na this kind of people wey god suppose to dey punish
many of una deserve drilling
many are sick dey need healing
instead of to learn fishing, go into farming
you dey view status, fine who to give billing
you no dey everly get, mr. phillip
but your house rent is up to a milli
feel so entitled, dame this sh~t is k!lling
for the hood, afo ame anongo ata afud owo billing
see, when i get problem i dey call god
but when you get yours, you dey call me
sheybi i dey like person for bible wey dem call paul
and you dey vex for me say i no dey pick calls
abi for your community billing ado culture
akob ate ebo ke ami nam charity
yak mfin ado first and the last, mme uno fien pick 2
if you ever bill me next time, dey go pick you

chorus:

i dey nowhere for 7 days
only me know what dey do me tatashe
allow me wear you my bottega
maybe you go fit walk in my shoes
abino wey dey see for day
only me know what dey do me tatashe
allow me wear you my bottee
maybe you go fit walk in my lane
i no dey bill
na you dey bill mi
i say e no dey
then you change your face
put your leg in my bottega
maybe you go fit walk in my shoes

ceo, central bank of orphanage’


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...