lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lean winnie - dey my dey (dmd)

Loading...

yo maha
huh, let’s go
yeahh
( ~ m ~ 2~ d ~l ~ 2 ~ d ~ e~ 2 ~ d~ a ~ 2 ~ d~ n ~ )

you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you

fuck your plan a, not talk of plan b
wetin you get, make no pass to bill
so intelligent, put the spelling b
bring the money, make i sort the bills
you telling me so many stories
so tell me now, which one i go believe?
if i too do na over sabi
if i no do them call mе dundee
i never start them don dеy bill bill
wetin remain make you no tell me?
i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)

i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey

no disturb me if no be money
another day another story
you calling me to ask for money
if i do am you call me honey
if i no do, you call me dundeee
wetin remain make you no tell me
so tell e me, how e go come be?
how e go be? na by baba will

i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)

i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you

(na why i no lie to you)

( ~ m ~ 2~ d ~l ~ 2 ~ d ~ e~ 2 ~ d~ a ~ 2 ~ d~ n ~ )

………..

you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...